Anybody
Burna Boy
Heard in the following movies & tv shows
Ballers • s5e3
2015
1.5K
477
Lyrics
Ah-ah, ah-ah Gbese Ah-ah, ah-ah I don' charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forgeti, I say fashi Money soonest spending Je kawon padi eh jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though unuh know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am something, ah-ah Knack am something To ba ta fele, fele Knack am something You won chop kpe you never work Shey na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon I sha know say the time go come Omo I know say the time go come When you no go fit lie no more Omo omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me, gbeskele go burst Ki gbe, je kan gbo oh Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am something, ah-ah Knack am something To ba ta fele, fele Knack am something Money soonest spending Je kawon padi eh jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though unuh know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Knack am something, ah-ah Knack am something To ba ta fele, fele Knack am something Gbese Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
More songs from Burna Boy
Gbona
1 credits
African Giant
1 credits
Innocent Man
1 credits
Alone
1 credits
Last Last
1 credits
Way Too Big
1 credits
Song Info
Release Year
-
Genres
-
Moods
-
Vocals
-